Corona Don Spoil Disease Market

Corona don spoil market for all of them! ๐Ÿคฆ๐Ÿฝ‍♂️
"We told him! We said: "Take am easy, you no see as your brother Lassa don try hin hand... He think say he go conquer Africa, but d tin no too connect laidat!๐Ÿคจ 
See now you ma they don defeat you. See ba... God dey their side O, I no go lie to you! ๐Ÿ™„
Just jejely arrange yasef like Malaria just dey take am easy, especially for that place wey dem de call Naija... dat one na our Waterloo!" ๐Ÿ˜ฃ
Bro mo just chill! ๐Ÿ˜ท
Oya Chairman Corona find me sontin naw, things hard O! Ever since you enter town no work again. Common cough or sneeze dem dey fear and e be like say their immunity don increase! Too even infect someone and cause simpu headache na stress! Which kain wahala be dis naw!" ๐Ÿ˜’
You sure say we no go collect that vaccination contract wey dem dey look for volunteers. Las Las dem go dey use us dey vaccinate pipu wey get diseases. Is half bread not better than nothing? How you see am Chairman?" 
Haidarwali 202009070146hrs 

Comments

Popular posts from this blog

A STUDY ON THE SWEETNESS OF SUGARCANE

Ramblings

A Midnight Encounter